LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

For My Life

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
For my life
Every day I’m fighting for my life
This my dream e no go die
So I’m steady on the grind
Fighting for my life
Every day I’m fighting for my life
This my dream e no go die
So I’m I’m steady on the grind

Maga must to pay
Traping must to move
Poverty na set up
Oga want the sleep
Hunger land am slap
Lazy bastard jazz up
Fine boy hard like rock
Shine like star
Confirm rockstar
Confirm stoner
Him the hate
Like Steven see want stone stone am
Hundred bands on your Kpele
She burst and whine
She go cook my breakfast
suck and fuck and ahh
Lifestyle cost
We the chest am
Bills on bills
Swipe am
If dull on that bitch
I go swipe am
Wen she bend for me
I go tap am
Put money in the grave
For the dead man
Wen it come to Money talks
I don’t stammer
Omo i’m steady on road my g
dem been no tell us na so my g
Moe must come with the flow abi?
Dem say moe must to blow abi?
some say moe na igbolabi
but that na why i dey flow like breeze
seen too many lows my nigga its crazy but you cannot call man cheap
if i too stress call up my dealer
one way passport straight to ibiza
shawty come fuck with a real one
tell bro pass me the rizla
burn sativa
if she aint real then my nigga just leave her
puff that riffer
shagba na the leader
if u never dey there you no go fit jasi
Nwanne you no go fit feel am

For my life
Every day I’m fighting for my life
This my dream e no go die
So I’m steady on the grind
Fighting for my life
Every day I’m fighting for my life
This my dream e no go die
So I’m I’m steady on the grind

WRITERS

George Terhemba

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Race and ethnicity