LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Turn (feat. Originaldaveed)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ayaya yaa, Aya
Dede o
Yeah e, Shardam
Aya Aya Aya
So many times wey me lay low when I dey broke
When nobody dey there to console
When nobody dey there to tell me sorry
Many many girls leave me run so
Dey think say we don stop but na go slow
E go soon clear we go run through
Dem go play our music for every city
We go fem dem like Davido
Humm baby if you love me let me know
I no fit to share you with anyone
But I know this loving na turn by turn
I know say na turn by turn
Humm baby if you love me let me know
I no fit to share you with anyone
But I know this loving na turn by turn
Humm yeah humm yeah
Humm hum
Humm hum hum hun
Hun hmm hum hum hum
Hun hum hum
My eyes don see many many things
Plenty plenty things I no fit to talk
Get my money buy my medicine
Before gbege wan start to dey sup
Omo aya mi nja, if you no go love me let me know
I dey look for my cheddar, I don waka pass ten kilo
Omo aya mi nja, if you no go love me let me know
I dey look for my cheddar, I don waka pass ten kilometers
Humm baby if you love me let me know
I no fit to share you with anyone
Cus I know this loving na turn by turn
Humm yeah humm yeah
Humm hum
Humm hum hum hun
Hun hmm hum hum hum
Hun hum hum

WRITERS

Oluwatobiloba Olunlade

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

None