LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Jangolova

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Diva Sharon Sonia
Og fe rhythm
Na na me do this again
Jangolova epamotor
Dancing in the rain and the potopoto
Jangolova Epamoto
We do hide and seek inside the korokoro
We don do we don do them
All na my child hood's play
Oh oh ohh...
We don run we don run am oh oh oh.. na my child hood's play eh ehh...

Ijoijo komole
Farabale komole
Awa gan gan niirumole ehh
Ijoijo komole Farabale komole
Oya gbewa Jajale

If you reach there I dey there
If you want me I'll show there
Do you know pepempe
Titikotiko obi
Obikererenke
Omo I don run them eih...

Jangolova Epamoto
Dancing in the rain and the potopoto
Jangolova Epamoto
We do hide and seek inside the korokoro
We don do we don do them
All na my child hood's play
Oh oh ohh...
We don run we don run am ohh
Na my child hood's play eh eh...
Aihhh eh

Ijoijo komole
Farabale komole
Awa gan gan niirumole ehh
Ijoijo komole Farabale komole
Oya gbewa Jajale

If you no go you no go know
Say the matter e no be so
As I dey jolly them dey kolo
Weda dem like dem no like am
I be their oga madam
Eh eh eh eh
Eh eh eh eh gbosa

Jangolova epamotor
Dancing in the rain and the potopoto
Jangolova Epamoto
We do hide and seek inside the korokoro
We don do we don do them
All na my child hood's play
Oh oh ohh...
We don run we don run am ohna my child hood's play eh ehh...

Ijoijo komole
Farabale komole
Awa gan gan niirumole ehh
Ijoijo komole Farabale komole
Oya gbewa Jajale

WRITERS

sharon sonia

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None