LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

I.T.T. (International Thief Thief)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
ITT (international thief thief)
Dj Rexy
Jaymon Jekanmo,
Milkshayke Shayke Shayketivity
Mc Phlo
Daddy Yeah
Ice Water
Dejavuuu
Efcc de find me O(ahn ahn)
Dem de find me and hushpuppy(ahn ahn)
Efcc de find Rexy(ahn ahn)
Dem de find am e wear Gucci (yepa)
Nigerian youths are so lazy,
Na president de yan this ooo,
Dem accuse us we be criminal,
Sheybi na dem holy pass,
Dem accuse us we de Shashe,
A wa se wa se a o ri see,
Which kain craze talk be this
We all wan to go to heaven but nobody wan die O
(nobody wan die oh oh)
This is just to show say
E no easy e no easy my brother
Hustling for doh and to get me the cheese
Little money,
Ilu soro ilu soro rexy ilu soro
International Thief Thief,
Carry our money go oooo,
Carry am go overseas,
Naija ti dabaru ooo
International Thief Thief,
Carry our money go oooo,
Carry am go overseas,
Naija ti dabaru ooo
Se jeje se jeje
Yeye yin re
Se jeje se jeje
Esin yin re o
Se jeje se jeje
Yeye yin re
Se jeje se jeje,
Esin yin re o
This na the message, to everyone in Aso Rock,
Mr President, abeg join me sing chorus
After all promises
It is obvious you don forget
Poor man de suffer
Rich man de hala like
Water no de food no de
Road no de work no de
Wetin be the solution
Ebin kpa mekunu
Ki eku ile ko gbo
Ko so fun ti oko
This na the message,
To everyone in Aso Rock
International Thief Thief,
Carry our money go oooo,
Carry am go overseas,
Naija ti dabaru ooo
International Thief Thief,
Carry our money go oooo,
Carry am go overseas,
Naija ti dabaru ooo
Abeg tell me the place wey dem de
Me i just de vex cos i got things to say
All these crazy leaders we no buy up there ways
Story dem de talk even until today
Baboon just de work,monkey just de get paid
Suffering and we smiling we living on faith
Now the head of states come de blame our ways
Wah we got to do when we wasting our brain
E ba mi kigbe Ole O
Ole O Ole O
Cos them carry money go
Put on Ghanaians say dem must to go
Why we must to suffer cos na we de vote (ye ye ye)
Everything scarce and them say na we bad
Thief go de call thief armed robber
Which day the bush meat go catch the hunter
Story for the Gods we de ask our father
Independence since 1960
Person wey dem born then almost 60
Lagos state never turn mega city
We still de suffer for electricity
To live for naija na calamity
Poor man can't afford university
Thats why we end up de run the dating
Police for naija na brutality
END SARS
International Thief Thief,
Carry our money go oooo,
Carry am go overseas,
Naija ti dabaru ooo
International Thief Thief,
Carry our money go oooo,
Carry am go overseas,
Naija ti dabaru ooo
Se jeje se jeje,yeye yin re,
Se jeje se jeje,esin yin re o
Se jeje se jeje,yeye yin re,
Se jeje se jeje,esin yin re o

PUBLISHERS

Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Anger

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence