I know she love me, she deny
To run come to my house oh
We go hustle till my skin full
Each time I tell her say I love her
Only best friends we be yeah yeah
Da baby da da da da daisy (nor deny for me)
Da baby da da da da daisy (nor deny yeah)

Tell me why you con dey vex
Baby nor dey form, nor dey form Boslen
I know that you're feeling something for me
Da baby da da da da daisy (nor deny for me)
Da baby da da da da daisy (nor deny yeah)
No time to deny your love me
You know say me na fine boy
Baby all these girls normally nor join
Say na only you dey for my mind
You gat my love button to turn me on
No pretend oh, no deny ny