Hello bae, are you coming for me
Where's the you that said you're for me
But right now hundred I'm lonely
Where's the you that said you're for me
Why you no wan allow me gum body
Why you con dey do me oh corny
Why you no wan allow me gum body baby
Na why me I wan dey gum body with you
Na why me I wan dey gum body with you
My love for you no get bargain
Oh baby, nothing fi worth your body, my shawty
Na why me i wan dey cuddle, if i catch cold
Na your body fi calm me, my konji
Lord have mercy, composure
Your body make me lose composure
Girl control me, controller
Control me mother confessor
So why you con dey gara oh, gara oh
Gara oh, gara oh, ga-rahhh for me
Na why me I wan dey gum body with you
Na why me I wan dey gum body with you
Erima body give me signs and wonders
Erima bad kokoyeh, me i no lie
Meyeme emieminiyem, me i like am
Girl no go loud am, keep am low, keep am low low ohhh
Oh my baby shakara for me, oh girla
Oya show yourself do over sabi, oh girla
Oh my baby yanga for me, oh girla
Nobody bader than you oh girla
So why you con dey gara oh, gara oh
Gara oh, gara oh, ga-rahhh for me
Na why me I wan dey gum body with you
Na why me I wan dey gum body with you