In a world full of darkness, we trying to survive
And fake love, betrayals, pretenders in it
So many talents are dying, there's no one to help
Some people are struggling to achieve what some people inherited
We act like we're good but inside we're in pains
And there's no one to call for help, expect God because he won't judge us like man
Who helps and feel they own us
We live in a world where competition challenges us to rise
Where parents compare their kids to their friends
Put pressure on them to make this money
If i keep talking i won't stop
But i hope i pass the message through my music
These are my inner tears motherfucker
Tears for my eyes but dem no fi dey see
Put smile for face, so dem no fi relate
Many things dey sup for behind the scene
Puff for the pains and the life we dey face
My mama dey one side dey pray make i rise
Cause na me be the only hope wen she get
So steady me dey hustle me i no dey rest
All of these struggles and hustle e go pay aje
All of these legends they've been here, they've been here before
That's why i hustle two four seven studio aje
Hoping say somebody go see me cause e no easy
Dem no fi talk say dem no see me
Cause i dey worry dem constantly
Wetin go be go be my time no fi pass me by
As far say man dey work omo e go chop
I know my blessings may delay but my rain go fall
Tomorrow carry belle so today me i work
That's why i dey active on the road i no dey sleep
Tamara you see my struggles
My struggles, my struggles
Me i dey my knees i dey humble
I dey humble, i dey humble
Everyday me dey double hustle
Make my handwork pay me oh
Make e pay me oh, make e pay me ohhh
Tamara you see my struggles
My struggles, my struggles
I know say ma-akpo mu ye kpo fa oh
But me i no won die for nothing
Lord you see me your pikin
Small boy wey dey see big things
But the enemies no won see me big
Steady me dey fight oh, fighting my battles
Praying and fast oh, omo i dey hustle
Everyday and night oh, chasing the bag
Chasing the mulla, like it or not oh
Me i go shine oh, me i go win oh
No excuse if i fail ohhh hmmm
Never take no for an answer, never say never
When one door is closed, we dey force another open...
Till we conquer.... the devil oh
E shock dem we get levels
Tamara you see my struggles
My struggles, my struggles
Me i dey my knees i dey humble
I dey humble, i dey humble
Everyday me dey double hustle
Make my handwork pay me oh
Make e pay me oh, make e pay me ohhh
Tamara you see my struggles
My struggles, my struggles