LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

No Competition Cover

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
My lady, if you see my lady o (Istolobo one)
You go know say people fine
You go know say God design na elele
Oh na elele, oh ah (Afro killa)
This kind baby, me I never see
Me I never see wallahi
She fine pass the girls for my gallery
For my gallery, round the world
She like good design, Gucci fendi
Gucci fendi yoh
Nothing wen I no go do, for my baby
For my baby yoh

No competition for my baby oh
For my baby oh
The way she dey whine, na confirm lady oh
Confirm lady oh
Come make we play songs for my radio
For my radio
Keke na pep, we go pepe dem yoh
Pepe dem e yo woh
No competi, competi
Competition for my lady (uh no)
Cause she get everything wey I need in a woman and more
My lady, if you see my lady o (Istolobo one)
You go know say people fine
You go know say God design na elele
Oh na elele, oh ah

No competition for my baby oh
For my baby oh
The way she dey whine, na confirm lady oh
Confirm lady oh
Come make we play songs for my radio
For my radio
Keke na pep, we go pepe dem yoh
Pepe dem e yo woh

WRITERS

Shedrack Gowon

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion