Baby come make I be your partner oh
And you go be my partner oh
We go dey together forever oh
Only starboy Shedy give you love
This our love go pass e Romeo Juliet
Oh I am in love I'm in love with you woh
I don fall I don fall for you woh
So baby nor go do me mumu woh
This our love go pass e romeo juliet
Oh I am in love I'm in love with you woh
I don fall I don fall for you woh
So baby nor go do me mumu woh
Your body make me pay you pension (pension)
I'm gonna give you all my attention (attention)
Baby will you be my lecturer (lecturer)
I swear I am gonna take your lectures
I am gonna kiss you every morning when you wake up
And do da early morning sex ritual
Breakfast six nine position
We go suck we go lick till we are satisfied
I am gonna do you things that no one has done to you
I swear I go make your body vibrate oh
And I go make you ejaculate oh
You nor fi calculate oh how many times
And all this London girls
But you are my African girl
My dark skin girl I go follow you away
And we go run away away away away
So baby come make I be your partner oh
And you go be my partner oh
We go dey together forever oh
Only starboy Shedy give you love
This our love go pass e romeo juliet
Oh I am in love, I am in love with you woh
I don fall I don fall for you woh
So baby nor go do me mumu woh
This our love go pass e romeo juliet
Oh I am in love, I am in love with you woh
I don fall I don fall for you woh
So baby nor go do me mumu woh