LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Verified

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
No no no no woh

Afro killa

Enemies dey won stopi my career
I small but I geti bigi God I nor go fear
I swear if you hear my songs you go shaki body
Cause my style is very very different

They know I'm verified (verified)
I'm verified oh Afro killa oh (killa oh)
They dey give me beat I dey murder (murder oh)
E dey blood oh since twenty sixteen (hmmm)
See I've been singing for a very long time
Na starboy wizy be my mentor (mentor oh)
Many many years I dey follow (follow oh)
And I go still dey fire till e notice (hmmm)

Oh wow, oh manya, manya oh manya (manya)
Make ona follow me manya (manya)
Starboy shedy verified oh, oh wow
Oh wow, oh manya (manya), manya oh manya (manya)
Make ona follow me manya (manya)
Starboy shedy verified oh, oh wow

Small boy but I mighty (hmmm)
Small motto bigi engine (hmmm)
Many many girls want me (hmmm)
They go do anything for me (hmmm)

Boomba

WRITERS

Shedrack Oyaye

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share

See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence