You plus me Ama pada le won
Dem doubt you Ama pada lekan
Let's get free Ama pada Lekan, Say say
You plus me Ama pada le won
Dem doubt you Ama pada lekan
My heart Dey beat for you
My head Dey swell for you
For my river I go baptize you
I know say you Dey play me
I know say you comply me, Say say
I know say you Dey play me
You plus me Ama pada le won
Dem doubt you Ama pada lekan
Let's get free Ama pada Lekan, Say say
You plus me Ama pada le won
Dem doubt you Ama pada lekan