Dem say dem Dey find me, I Dey for lekki
Ballin on haters, layi wasabi
The way I live my life, shey na you sabi?
I do the judgements, layi wasabi, sabi
I go be great, Shey kin ran è leti?
Kini ma faa, kini ma ball, kinima shayo
Dem say dem Dey find me, I Dey for lekki
Ballin on haters, layi wasabi
The way I live my life, Omo na who sabi?
I do the judgements, layi wasabi, sabi
I Dey for lekki, uhm uhm uhm