Put am for vibe I no fit talk
Cause you no dey concur to the rules I gave you
Girl you want turn me God of war
Make we dey fight every day like cat and rat
Girl your love be like fire
Make you they devour everything make you chop me down
Girl you want put me for the hole
But I no fit concur to the rules of the hoe
I no dey follow go I no dey do
I no like hard things cause I be soft boy
I try my best to please you
So many places I for carry you go
Girl you feel you want to ruin
But I no go fit to follow you go
Oh for this love I no fit do again
Cause I no come this world
Make I feel pain yeah yeah
Oh for this love I no fit do again
Cause I no come this world
Make I feel pain yeah yeah
Omor see eh guys no dey follow woman talk
All this girls na hoes dem be guy dey go still cheat
If you like give her ten billion they go still cheat
Guy just move on with your life my bro
Put her money for her aza she no talk am
Omalicha wetin I do to deserve this kind thing girl your mother
Girl your thing don dey make man fail
I no fit do cause I let her go again
Oh for this love I no fit do again
Cause I no come this world
Make I feel pain yeah yeah
Oh for this love I no fit do again
Cause I no come this world
Make I feel pain yeah yeah