And God go dey give me more money
And I go dey spendi plenty money
All my people e ba mi na o
Miracle a kan eyin na oh eh
When I dey hustle nobody know me
I dey struggle nobody send me
Now I dey bubble and dem dey know me
Now I'm balling like it is my baiday
Tell all the girls make dem come take
I no even care if na Monday
Now I'm balling like it is my baiday
Tell all the girls make dem come take
I no even care if na Monday
And God go dey give me more money
I go dey spendi plenty money
Mo ma ko'le mo'le mo ma bi'mo le'mo
Ma lowo lowo ma shayo m'ayo
Na me dey do party Come follow me jolly
And dance to the music jejeje
No send anybody We no borrow money
Cos I'm balling like it is my baiday
Tell all the girls make dem come take
I no even care if na Monday
Balling like it is my baiday
Tell all the girls make dem come take
I no even care if na Monday
And God go dey give me more money
I go dey spendi plenty money
Show me love now wey money
The girls you see dem just dey try
Now money don dey pile up
Like assembly dem dey line up
I'm going high I no go fold up
I'm on my grind I no go fall off
And God go dey give me more money
I go dey spendi plenty money
And God go dey give me more money
I go dey spend the plenty money