LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Lókè

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Drimz ah back the beat
Me and my people go dey jeun soke
Say GoGo
Hmm mm Sheun Natural
Ariiba
Sèkèrè o Kin r’ode ibanuje
Me and my guys go dey flenjor
I go live my life I no go worry
I go shine my light eh
Maronu paronu re
Wetin no dey go surplus
Ain’t nothing go fit stop us
Ajé Ajé
Loke loke loke
loke loke loke
Loke loke
On fo loke
Me and my people
Go dey jeun soke
A ma ma fo loke
A ma ma lo soke eh eh
Me no wan live my life
To bother nobody
I just want to have some fun
And make some money
Tonight is the night we go have fun
And we go party till the the momo
Till early early momo
Eh eh
E ko shayo wole E shana wole
E k’omo wole I cannot kill myself
I cannot dull myself oh
Ah ta lo l’omo
Won ti fe gb’omo olomo

Awon oshomo gb’omo gbin
Awon oshomo
Ah ta lo l’omo
Won ti fe gb’omo olomo
Awon oshomo gb’omo gbin
Awon oshomo
Loke loke loke
loke loke loke
Loke loke
On fo loke
Me and my people
Go dey jeun soke
A ma ma fo loke
A ma ma lo soke eh eh
Me no dey bother nobody
Sheun Natural yeah
Say GOGO
Sèkèrè o Kin r’ode ibanuje
Me and my guys go dey flenjor
I go live my life I no go worry
I go shine my light eh

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence