Dance Alinko alinko dance
This is your sign baby oh
Dance Alinko alinko dance
Sacramento na the place wey me find Ikebe
Tell me where you from are you from nteje
I fit to pay you pension if you know how to shake ikebe oh
All for me oh Santa Maria oh
But we go wene wene tonight
Ukwu gi salambala oh too tight
Ukwu gi salambala all for life
Ukwu gi salambala oh tonight
Your body salambala oh for life ohh
Dance Alinko alinko dance
This is your sign baby oh
Dance Alinko alinko dance
Dance Alinko alinko dance
This is your sign baby oh
Dance Alinko alinko dance