Mami oh mamii how many times I go submit
Camera man make it snappy
How many times I go submit
Take your girl I be jolie
Take your girl I be jolie oh
I see you babygirl I turn to believer
Make them no take my baby from me onigba
You take my heart now you wan take my liver
I see you babygirl I turn to believer
Make them no take my baby from me onigba
You take my heart now you wan take my liver
Shey you wan dey whine me
When girly show me I surrender
She wan dey suck my blood
She no dey love at all ohhh yo yo yo
She no dey love at all yo yo yo yo
I see you babygirl I turn to believer
Make them no take my baby from me onigba
You take my heart now you wan take my liver
I see you babygirl I turn to believer
Make them no take my baby from me onigba
You take my heart now you wan take my liver
I see you babygirl I turn to believer
For you I chenelli my inner hooligan
You take my heart now you want take my liver