I'll be your DOKITA DOKITA DOKITA
Ma lo sor nta sor nta sor nta
I'll be your DOKITA DOKITA DOKITA
Ma lo sor nta sor nta sor nta
I've been on a low in silence
That's why I stay far from violence
Now is to let them know say
All things you dey do iheme
E dey make me shouty gobe o
Everything everything you dey do
E dey make me shouty mogbe o
I'll be your DOKITA DOKITA DOKITA
Ma lo sor nta sor nta sor nta
I'll be your DOKITA DOKITA DOKITA
Ma lo sor nta sor nta sor nta
I be Lagos boy original na na
Emi ati e,we go sun now now
With less cap My baby Dope
No go do anyhow for me girl
All things you dey do iheme
E dey make me shouty gobe o
Everything everything you dey do
E dey make me shouty mogbe o