LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Ringtune

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Girl, the way you dey do me
I no fit leave your side, Girl
Oh na na na na na a yeah
Oh na na na na na a yeah
Every day and night
Na you dey dey my mind, Girl
Oh na na na na na a yeah
Oh na na na na na a yeah

So baby dance to my ringtone
Ayy ringtone
You're my ringtone
Cos na you be my ringtone
So baby dance to my ringtone
So baby dance to my ringtone
Ayy ringtone
You're my ringtone
Cos na you be my ringtone
So baby dance to my ringtone

If you call my phone
Girl na your picture dey dey my phone
And if you touch my heart
Girl, you dey make me dey melt like ice
You be my screensaver
Na you be my wallpaper
Baby girl no game over
This no be exam, no carry over
You be my screensaver
Na you be my wallpaper
Baby girl no game over
This no be exam, no carry over

So baby dance to my ringtone
Ayy ringtone
You're my ringtone
Cos na you be my ringtone
So baby dance to my ringtone
So baby dance to my ringtone
Ayy ringtone
You're my ringtone
Cos na you be my ringtone
So baby dance to my ringtone

If you see my baby (Hosanna)
Tell am say (Hosanna)
I dey for house o (Hosanna)
I don dey wait o (Hosanna)
And if you see my baby (Hosanna)
Tell am say (Hosanna)
I dey for house o (Hosanna)
I don dey wait o (Hosanna)

Baby, you dey make me jogodo
You dey make a badman wan polongo
Wetin i dey find for Sokoto
Na en dey inside my sokoto
Yeah,¬ you dey make me jogodo
You dey make a badman wan polongo
Wetin i dey find for Sokoto
Na en dey inside my sokoto

Ah ah ah
Baby dance to my ringtone
Eh eh eh
Cos na you be my ringtone
Ah ah ah
Eh eh eh
Cos na you be my ringtone

WRITERS

Oluwashola Ekundayo

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion