LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Yeye

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Say me I talk me I talk me I talk so much
Say me I talk me I talk me I talk so much
Say me I talk me I talk me I talk so much
Say me I talk me I talk me I talk so much
That's alright
Say me wanna do everything so right
No regrets
If I lose you na em say I fail for life
Critical
There's a movie I see called second chance
I no fit die
Baby baby yeye
Dont walk away from me
People talk say the way i love you is yeye
You sef follow craze
I no be smellos yeye
My love is free naw
Free to air ooo bebe
Say you be yeye
Yh yh
Yeye
Yh yh
Say you be yeye
Yh yh
Yeye
Yh yh
Nothing do you my dear
So many gals so many gals dem
It is yemi your lover
Why con do me like dat again
Tell me watin con put asunder
In the years in the early morn
I dey find I no see answer
I no see answer
Baby baby yeye
Don't walk away from me
People talk say the way I love you is yeye
You sef follow craze
I no be smellos yeye
My love is free naw
Free to air ooo bebe
My heart on lockdown
I'm looking for thunder
Simple but murder
I can't let you kill another
Another young man
Innocenti lover
Since you only sabi chop
You go chopi hunger
Say you be yeye
Yhyh
Yeye
Yhyh
Yhyh...

WRITERS

blessing onyekachukwu

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence

From This Artist