LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Do Me Like This

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Girl e feel like sey
Na you dey turn my world around
I no go lie love knocked me down
Ummmm
Ann e feel like sey
The kind of the thing wey you give me chop
E hold me down girl i no fit talk

Cause baby, e don your love dey burn my mind
And the rhing fit make a grown man cry
Cn you touch me girl just one more time
I just wan let you know sey

I felele felele felele felele for you baby
Felele felele felele felele
Felele for you baby
Felele felele felele felele
For you babe
Felele felele felele felele
Felele or you baby

Why you dey do me like this ohh
Why you dey do me like this ohh
Oyi na you be my peace oh
No go dey do me like this ohh
No go dey do me like this ohh

I no fit wait for your love
Even if you break my heart one more time
I know that love's not a crime
Wetin i dey find na you girl
Mami water sef dey learn for your side
You carry nyash and you fine

Baby ee, e don tey your love dey burn my mind
And the thing fit make a grown man cry
Can you touch me girl just one more time
I just wan let you know sey

I felele felele felele felele
Felele for you babe
Felele felele felele felele
For you baby
Felele felele felele felele
Felele for you babe
Felele felele felele felele
For you baby

Why you dey do me like this ohh
Why you dey do me like this one
Oyi na you be my peace ohh
No go dey do me like this
No go dey do me like this"

WRITERS

UNKNOWN WRITER, FABIAN CHIMEZIE OKIKE

PUBLISHERS

Lyrics © Music Admin, Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

None