And she was looking like a boss. lady
But me adon di rush. lately
You go put the mandem inna box
Ano know even know the card way di box
Nobi ordinary eye contact
Nobi ordinary eye contact
Since a see you adon (Kpafuka)
Aswear to God adon (Kpafuka)
Anofit control myself (Kpafuka)
Since a see you adon (Kpafuka)
Say your way na my way eh
Steady for your love me ago dey dey dey
Fight for your back anogo runaway
Seen you for di first time
But di next time adi feel like ago surely
Na only time ago call you my lover
Gimme sign ago always come over
But I wonder ( oh yes I wonder)
Nobi ordinary eye contact
Nobi ordinary eye contact
Since a see you adon (Kpafuka)
Aswear to God adon (Kpafuka)
Anofit control myself (Kpafuka)
Since a see you adon (Kpafuka)
Since a see you adon (Kpafuka)
Aswear to God adon (Kpafuka)
Anofit control myself (Kpafuka)
Since a see you adon (Kpafuka)
When you hear a song like this. Saya!