Love way dey burst my brain
Obianuju nwanne biko kporum obianuju
I say call me obianuju oh eh eh eh
Be dey think say I no fine girls
Be dey think say I no sharp girls
Nwanne Imana amarom fine girls
Asim na amarom sharp gals o yea
She got me losing my mind mind
She turn me to april fool
Oya oya ifeoma package achozim ya
Asim amaka package achozim ya
Caro backside achozim yea hey
See I use to be that bad sharp guy
Dating three four girls one time
Use to like my one night stands
She got me losing my mind ey ey
She turn me to april fool ow
nwanne biko kporom obianuju
I say call me obianuju eh eh eh eh
She is a good girl wey sabi bad thing
Thought u see them only in dreams
A special gift I have to take
Lucky I think am in grace
Bad boy now in love ow ow
I think I am in love yea eh eh
Love wey dey burst my brain
Nyemu love wey dey burst my brain
I say make u call for me obianuju
O yea eh eh oh e aha o yea eh eh
Yeah eh eh yea e eh eh eh