Cos I don dey shine dem wan dim my glow
Cos I got the crown dem wan steal my throne
Tell them once again I’m back in my zone
I Keep a lil circle all about my Dow
Always do it big never ever micro
Got a couple women I Dey steady bankroll
I do whatever’s good for my soul lezzgo
Na the way I dey feel and the way I dey talk
When they pass me the bill
I begin to the feel kolomental
Everything is detrimental
Now I’m buying more drinks weGn I been dey think
Kolomental now I’m feeling senGmental
Omg I’m feeling sexy alcohol na your mate
Take am easy no dey rush me
There’s a difference between Aquafina and sapele
Before you take enough sip o
Make sure say your head fit to carry the
So watch your gauge o as you dey merriment
No go carry soldier babe say na
Highness na to your own detriment
More chicks wey go line up
More drinks let’s whine up
I wana know what you geQng high on
Shey alcohol na your mate
You never chop belleful you dey cancel boFle
Shey alcohol na your mate
Omg I’m feeling sexy alcohol na your mate
Take am easy no dey rush me
Sekpe and casamigos no dey the same class
Coke and champagne no dey share the same glass
Goat and rabbit no dey eat the same grass
I be dangote pikin you no dey see resemblance
You Dey order drink and you no go pay for am o
She wan Suya I don pay for ram o
E don dey Gpsy I dey fear am o
Him house dey for near beach
Ai juice nake sha I just dey shakapu
Sai su bani suce shakapu shakapu
Tokakazo Nfara takaku takaku
Na all the bill I just dey try cacu try cacu
Behavior go change if you mix all the drinks
If e come begin commit all the sins
If you tell make e stop make him leave all this Gngs
E no go gree unGl him begin vomit for him jeans
Na the way I dey feel and the way I dey talk
When they pass me the bill
I begin to the feel kolomental
Everything is detrimental
Now I’m buying more drinks weGn I been dey think
Kolomental now I’m feeling senGmental