She to set pa (Omo ele to le pa)
She to set pa (Arewa to wapa)
She to set pa (Omo ele to le pa)
She to set pa (Arewa to wapa)
Ninu aye e o (anything you do dem go talk)
Say for this life oh no (anything you do dem go talk)
You no fit satisfy anybody (anything you do dem go talk)

You no fit satisfy anybody ooo (anything you do dem go talk)
Oh no yeye say for this life oh no (anything you do dem go talk)
They must to talk ku talk
Them no dey stay one place
They no dey stay one place
This life no be two na one
Call papi make e borrow you the lapi
Hustle make you fulfill wetin you promise mummy
Oya make you return cash for Lapo
Ki oriburuku ko ri e (ko ko shi)
Ki haters ri e (mo ni pe ko do shi)
Ki Anu shey kini (ko wole wa)
Ninu aye e o (anything you do dem go talk)
Say for this life oh no (anything you do dem go talk)
You no fit satisfy anybody (anything you do dem go talk)
Say for this life oh no (anything you do dem go talk)
Ninu aye e o (anything you do dem go talk)
Say for this life oh no (anything you do dem go talk)
You no fit satisfy anybody ooo (anything you do dem go talk)
Oh no yeye say for this life oh no (anything you do dem go talk)
(Anything you do dem go talk)
(Anything you do dem go talk)
(Anything you do dem go talk)
(Anything you do dem go talk)
Them go talk ku talk (anything you do dem go talk)