LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Rush

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
(Arabic language)
Mo je Oye a larinka
(Fun ọjọ mẹta)
Mo Jo ye hustler
(Fun ọjọ marun)
Awọn eniyan ro mi pin
(Pe mi o le de bẹ)
Wọn sọ pe kini mo n kọ
(Say I no fit blow)
Mo ni La ilaha illallah
Say Alhamdulillah e
Mo kọ orin pupọ
Tell me when I go blow
To promote one song self na war
Beg people to use my sound
Say my guy
Family no fit wait
E kan be like say I dey play (my brother)
Which kind life be this (I don die)
Man self must to chop (oh my God)
Man still wan record
Ontop salary of 30k
(Arabic language)
Ye
There say na only strong dey survive (skrr)
Na why I dey steady on my grind (pai)
To use my 6 before my 7
Na why I dey drop all this vibes
Politician drop there's (eh,eh)
Citizen self e don chop rice (I go lie for you)
One dollar gan you don close mouth
Na why our life e kan turn dice
Mama go callin my phone
And tell me my pikin
Say I need cash
Papa go say junior ya strong boy
And you know that I cannot send cash
Oh my God I cannot do this alone (A)
E kan be like I no try again (skrr)
Freestyle yapa
Bukata yapa
And person go still wan pay house rent again
No be say I no sabi were them dey run incantation
But na make there no carry my body go meet my mama for house
Ah! Na why I no dey RUSH
(Arabic language)
Life is what we make it
Always has been
Always will be
You will face many defeats in life
But never let yourself be defeated
Be the reason someone smile
Be the reason someone feels loved and believes in the goodness in people
Accept yourself
Love yourself
And keep moving forward
If you want to fly
You have to give up what weighs you down
Be grateful
Be positive
Follow me in journey of GOATED
Skd
Peace

WRITERS

Asade Samuel

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Sexual