LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Option

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
You live by the Ghxst
Only girl for my radar
Only girl for my radar
Only girl for my radar
Only girl for my radar
I need your loving to cure my craze
They say I'm mad
I'm mad over you my boo
I need you come my way
See don't delay me
No de fear
I go Waka downtown to see you
Spend all my days to see you
All of my cash I spend on you bebe
I no get car to pick you
But you no send you still de love me
So when I get I spend on you bebe
Cos you are not an option bebe
You be my only choice
Only choice o
Only choice o
You are not an option bebe
You be my only choice oh
Only choice o
Only choice o
Only girl for my radar
Only girl for my radar
Only girl for my radar
Only girl for my radar
Only girl for my re
Only girl for my radar
Only girl for my re
Only girl for my radar
No know say I go fall like this
Na love wey de do my this kind thing
All night I be craving your body oh my lady
Badman e don de fall you
Dropping all my guard and my body for you
No defense see I don fall
Shey na love oh Wey de high me
Like I don smoke Gbana and I don light my Cana
Shey na love oh Wey de high me
Like I don smoke Gbana and I don light my Cana
Cos you are not an option bebe
You be my only choice
Only choice o
Only choice o
You are not an option bebe
You be my only choice oh
Only choice o
Only choice o
Only girl for my radar
Only girl for my radar
Only girl for my radar
Only girl for my radar
Only girl for my re
Only girl for my radar
Only girl for my re
Only girl for my radar

WRITERS

Babalola Mayowa

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Substance Use