LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Kilo

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I do not do the regular
Yeah e oohhh
I wish I was born in a rich home
Ah go party to the Friday
Na person wey get money
The do love ooo
Boy no Dey play
Na money first
Shug don Dey pay
Na heaven sent
When I'm down
I Dey blow Cana
I Dey for Pray for more life
For mah Mama for mah DaDa

I love money & I love myself
Niqqa, I'm the highest in the room
Drugs take me to the moon
Shey my song don Dey boom
I love money & I love myself
Niqqa, I'm the highest in the room
Drugs take me to the moon
Shey my song don Dey boom

Kilo wetin Dey
(Kilo wetin Dey)
No go run my race
(No go run my race)
Make you Dey your lane
I the pray for grace
(I Dey pray for grace)
Kilo wetin Dey
(Kilo wetin Dey)
No go run my race
(No go run my race)
Make you Dey your lane
I the pray for grace

Moni Moni
Modeji
Oluwa ni Marabatise
Koko bilo
Low key Dinma
Make money
Low low key dinma
Young Alhaji
Wey go blow like Fele kuti
Amin ooo
Mhen you know
Shey you know
I'm on it
One hunid
Omo shey no be today
Oluwa make my hussle pay
Rich like Dangote
You no know gobe
Omo shey no be today
Oluwa make my hussle pay
Rich like Dangote
You no know gobe

Kilo wetin Dey
(Kilo wetin Dey)
No go run my race
(No go run my race)
Make you Dey your lane
I the pray for grace
(I Dey pray for grace)
Kilo wetin Dey
(Kilo wetin Dey)
No go run my race
(No go run my race)
Make you Dey your lane
I the pray for grace
Kilo wetin Dey
(Kilo wetin Dey)
No go run my race
(No go run my race)
Make you Dey your lane
I the pray for grace
(I Dey pray for grace)
Kilo wetin Dey
(Kilo wetin Dey)
No go run my race
(No go run my race)
Make you Dey your lane
I the pray for grace

WRITERS

Dasar Sunday

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual