Me know say no body holy pass
Check your self well before you judge man
Inner peace with my ganja man
And my ancestors spirit dey watch my back
Make I fit to clear my mind
Make I fit to clear my mind
I choose peace over drama
And them no fit quench my vibe
Good and mercy dey live for my yard
Many good things dey my quarters
It's a blessing from heavenly altar
Sapa dey on slow me dey run kilometers
So no man can off my lantern
Make I fit to clear my mind
Make I fit to clear my mind
I carry my cross on my own
I dey outside but on a low
Wetting man see fit to kpai man
No pretense oh only Jah know
Make I fit to clear my mind
Boy alone boy alone boy alone
Make I fit to clear my mind