Yeah I’m tipsy, I can’t see nothing
Dance make you shake body
It’s alright cause we don jonze for this party
Dem wan make I shamaya but I dey lucky
Dem wan make I shamaya but eyes don dirty
Is it the way that I’m dancing, wey dey make you want dey move your body
Is it the way that I’m dancing, wey dey make you loose your home training

Why won’t you dance for me
Dem wan make I shamaya but I dey lucky
wan make I shamaya but eyes don dirty