LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Better Days

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Oh yea eh
Sky
E pay me say I get money eh
Jah Jah Jah
I need Your Blessing
One day
One day eh
Say my hustle now be feeding me now
I get vibe are you kidding me na
Onome tell me say she feeling me now
Uh yeah
All night doing what I love
I turn around and feeling the bass
I get one by one
I get all the gbedu wey fit make her shake her body but I let her know
I never sending nobody here
But some people still talk about your life
Now check out the lifestyle
Check out the lifestyle uh yea
I know it's my time
I know it's my time to shine

Chilling with my goons o
Chilling with my goons o
Chilling with my goons o
Chilling with my goons o

Follow me dey go
Na better days and more ego
That be what I pray for
Many people never know where me I come from

Those days
I get one craze
Wetin wey dey worry men stays
All I need is more Grace
(Oh yea eh)
Looking in the mirror in the morning I dey thank God o
Eh cause say me I notice I'm a fine boy
When you tell me you like it
I get goose bump o
(Uhh na)
I thinking bout the kind of ladies wey dey fall for o
Another bulletin say I'm in love o
I say I'm on uh I don love you up
Love up o
Yeah
Better days ahead I'm like in uh yea
Ah ni ni ni I be cruising
If you see me for corner You go know say me I no be
Ehhh
Chilling with my goons o
(Say I'm chilling with my goons o)
Chilling with my goons o
(Chilling with my goons o)
Chilling with my goons o
(Sky)
Chilling with my goons o
(Chilling with goons)

Follow me dey go
(Uhh na)
Na better days and more ego
(O na na na na)
That be what I pray for
(Oh yea)
Many people never know where me I come from
(Papa God)

WRITERS

Bobby Chukwu

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion