Baby girl you day make me craze
You day burst up my brain
Oh baby you make me hard oh
Do the dirty whine baby jeka lo
Baby girl I really won now
Omo na only you high me like gbana
Baby you day make me really won now
Ama winner just like laycon laycon
Baby girl have been looking for you
Your body got me tripping for you
Baby girl have been looking for you
Your body got me tripping for you
I don't mind I don't mind
Owo osu ti mo kojo tori tie ni
Baby girl I really won now
Omo na only you high me like gbana
Baby you day make me really won now
Ama winner just like laycon laycon
Baby girl have been looking for you
Your body got me tripping for you
Baby girl have been looking for you
Your body got me tripping for you