LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Jara

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Your body jara oh
Say you do me like gbana oh
Hmm go low low
Yawa oh
If you leave me girl
Na yawa oh
Hmm go low low
Slo mo
Baby go low
I dont know wetin to do
I just want you
Follow me
Go low baby go low oh
Venessa oh
I think I see you for december oh
Why you make me con dey wonder
Why you leave me for hossana oh
Hmm
Your body jara oh
Say you do me like gbana oh
Hmm go low low
Yawa oh
If you leave me girl
Na yawa oh
Hmm go low low
Hmm
Your body bad like hmm
I dey sing
You dey dance like hmm
Reggae and blues
Oya dance to the reggae and blues
Girl your body maranma
Omalicha baby Ifeoma oh
Girl you make me lose my mind
You dey do like
Say you no dey see my side
I dey
Your body jara oh
Say you do me like gbana oh
Hmm go low low
Yawa oh
If you leave me girl
Na yawa oh
Hmm go low low
Slo mo
Baby go low
I dont know wetin to do
I just want you
Follow me
Go low baby go low oh
Venessa oh
I think I see you for december oh
Why you make me con dey wonder
Why you leave me for hossana oh
Hmm ofe pami oh
Slow mapami oh
No no no
Ooh
Your body jara oh
Say you do me like gbana oh
Hmm go low low
Yawa oh
If you leave me girl
Na yawa oh
Hmm overload

WRITERS

adebowale olalekan

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

None