LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

MONEY

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ileke
Ileke
Ileke
Ileke
Ileke
Ileke
Sky Boy na my name oh
If you wan dey show yourself
Spray me money
Wey all my sexy ladies whine am for me
Shey you say you wan dey jaiye Oh show me pady
Chikalas dem full here no one dey here for free
Uya show yourself and spray money
Show yourself and spray money
Show yourself and spray money
Spray money
Uya show yourself and spray money
Show yourself and spray money
Show yourself and spray money
Spray money
Have been watching and looking @ you from around the corner
Ogbeni nawo nawo
Uya jeka soro
I know say one day one day
This money go come my way
My brother spend the money
Na you wan show yourself oh
Problem too plenty
Show me way paddy
Make we party hard
Problem too plenty
Show me way paddy
Make I follow make this money
Make we party hard
If you wan dey show yourself spray me money
Wey all my sexy ladies whine am for me
Shey you say you wan dey jaiye oh
Show me pady
Chikalas dem full here no one dey here for free
Uya show yourself and spray money
Show yourself and spray money
Show yourself and spray money
Spray money
Uya show yourself and spray money
Show yourself and spray money
Show yourself and spray money
Spray money
Spray the money pounds and dolls
Guys and ladies wanting more
Get up get up get up get up
Wake up wake up wake up wake up
You gat something me looking for
Where the money dey
See the ladies gum body
All because dem want money
Problem too plenty
Show me way paddy
Make we party hard
Problem too plenty
Show me way paddy
Make I follow make this money
Make we party hard
If you wan dey show yourself
Spray me money
Wey all my sexy ladies whine am for me
Shey you say you wan dey jaiye oh show me pady
Chikalas dem full here no one dey here for free
Uya show yourself and spray money
Show yourself and spray money
Show yourself and spray money
Spray money
Uya show yourself and spray money
Show yourself and spray money
Show yourself and spray money
Spray money

WRITERS

Bunchi Abang

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence