Baby girl your body dey ginger me
Baby girl your body dey ginger me (Tungba)
Baby girl your body dey ginger me
Baby girl your body dey ginger me (Ehn)
Body dey ginger me (Tungba)
Baby girl your body dey ginger me
Baby girl your body dey ginger me (Tungba)
Baby girl your body dey ginger me (Uh' it's blaque on the beat)
This your body bad do me ojoro
Anywhere you go, see I go follow
This your body bad do me ojoro
Anywhere you go, me I go follow
Baby slow down, slow down
She dey make me go Tungba
She dey make me go Tungba
She dey make me go Tungba
Tungba (Your body dey make me-dey make me-dey go mad)
Babe I wanna be your lover
I wanna be your mugu and your spender
I wanna give you all of me, e nor matter
I ready lay my life for your matter
See, and for my love section
Baby I need your love portion
I like the things you do, I nor go take caution
Body like a figure eight oh
I'm dying for your figure eight oh
Burn my heart up like a cigarette oh
Body like a figure eight oh (Body like a figure eight oh)
I'm dying for your figure eight oh (Dying for your figure eight oh)
Your figure eight oh (Figure eight oh)
Burn my heart up like a cigarette oh
The way you go down (Yeeiiyeah)
Makes me go mad, oh nah (Yeeiiyeah-oh-yeeiiyeah)
Baby slow down, slow down
She dey make me go Tungba
She dey make me go Tungba
She dey make me go Tungba
Tungba (Your body dey make me-dey make me-dey go mad)
Body like a figure eight oh
I'm dying for your figure eight oh
Burn my heart up like a cigarette oh
Tungba (Body dey ginger me)
Tungba (Yh' your body dey ginger me)
She dey make me go Tungba (Baby girl your body dey ginger me)