LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Olé

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
MANSONTHEBLOC

If I gatchu for the weekend (weekend)

I swear to God you no go do me (do me)

A fine girl wey sweep pass sugar

A kind girl wey no go leave me (leave me)

I know they say love is wicked

E no get wetin e fit do me (do me)

Girl you got me acting stupid

And got me acting foolish

oh


Girl I like your body o (girl I like your body)

O baby girl you carry o (oh yeah)

Dis tin no be iniminiminimo (iniminiminimo)

O baby girl you carry load oh oh

Girl I like your body o (girl I like your body)

O baby girl you carry o (baby girl you carry)

Dis tin no be iniminiminimo (iniminiminimo)

O baby girl you carry load

I say me I no go tire

Girl I go dey for you I no go stagger (eh eh eh)

For your love I be ajibole oh (ajibole o)

Ole Ole Ole

Me I no go tire

Girl I go dey for you I no go stagger (eh eh eh)

For your love I be ajibole oh (ajibole o)

Ole Ole Ole


Girl I know say you get palliative for your warehouse

Manna gon loot (manna gon loot)

And nobody go shoot (nobody go shoot) eh

And as you see me so

Mehn I can’t shout

Na only you I wan dey do ( you I wan dey do)

Na only you go be my boo (you go be my boo)

Eh

Girl I like your body o (girl I like your body)

O baby girl you carry o (baby girl you carry)

Dis tin no be iniminiminimo (no be iniminiminimo)

O baby girl you carry load (baby girl you carry)

Girl I like your body o (girl I like your body)

O baby girl you carry o (carry)

Dis tin no be iniminiminimo (no be iniminiminimo)

O baby girl you carry load (oh)

I say me I no go tire (tire)

Girl I go dey for you I no go stagger (eh eh eh)

For your love I be ajibole oh (ajibole o)

Ole Ole Ole

me I no go tire (tire)

Girl I go Dey for you I no go stagger (eh eh eh)

For your love I be ajibole oh (ajibole o)

Ole Ole Ole

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion