LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Magdalene

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Waoohoo ahn Jinjah
SLim prince again oo

Oh my baby do not worry about Magdalene
Magdalene no reach you my darling
Na you wey dey swell inside my garri
Ahn ahnn ahhn

I give you military loving like Shagari
I even mix am with saccharin
See as e dey sweet like sugarri
Ahn ahnn ahhn

But you no dey hear word
You too stubborn
You no believe I only play one on one
I dey canoe inside water for maroko
And that is why I could not pick your call
Ahn Ahn you are my fantasy
Na you I see In my dream when I sleep
Na your body I dey chokilocho
So why you asking me this questions for
She say

Promise you will never break my heart
I said never never
We shouldn't say never
Promise you will never break my heart
I said never never
We shouldn't say never

Oh my baby do not worry about Magdalene
Magdalene no reach you my darling
Na you wey dey swell inside my garri
Ahn ahnn ahhn

I give you military loving like Shagari
I even mix am with saccharin
See as e dey sweet like sugarri
Ahn ahnn ahhn

No be sey I too deserve you like that
No be sey it wouldn't hurt if I let go
Truth of the matter you be one of a kind
Oneyney I no dey pray mek e end o
If there's a need to talk
Lets do it after we f*ck
Then leave it behind the door
Until the time is gone..Until the time is gone

I said to myself I'm done catching feelings
My heart is frozen it gonn need healing
But when I get high and I touch the ceiling
Wetin I dey crave is you ina tontirin

All along I've been Bruno mars
I dey catch grenade for the sake of love o
I've given all but you wanting more
And that is why I dey ask what's up yea

Promise you will never break my heart
I said never never
We shouldn't say never
Promise you will never break my heart
I said never never
We shouldn't say never

Oh my baby do not worry about Magdalene
Magdalene no reach you my darling
Na you wey dey swell inside my garri

Ahn ahnn ahhn
I give you military loving like Shagari
I even mix am with saccharin
See as e dey sweet like sugarri
Ahn ahnn ahhn

Ahhn Ahhn
We shouldn't say
Never never never
Never never never
Never never never ahn
Ahn ahnn ahhn

WRITERS

sLim Prince

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual