LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Chica

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Baby hold my shirt
Make we just dey flex
cnything you like order
I no disappear
I get dubai connect
Make you rob my chest
I no be professional
Girl i still dey learn
Sukuso baby
Me I dont like what i hate
Me I don't buy what i hate
Me i no like to dey hate
Sukuso baby
Me I dont like what i hate
Me I don't buy what i hate
Me i no like to dey hate
Oh my chica (oh my chica)
Me john cena (fight for you chica)
cm a sinner (cm a sinner)
Hold my knicker
Oh my chica (oh my chica)
Me john cena (fight for you chica)
cm a sinner (am a sinner oh)
Hold my knicker (oh my chica)
I'm a sinner make I confess
Ime gi undress melu nwoke Obsess
Oga amasim m'anyi zuo pawn kao chess
cru gi trophy Nwa k'anyi banye contest
Okputulu nikam
Paa John cena m
So the tip otibe na onweedi onye di kam
Sibamu nam load be ya na oo ya bu picker m
Nwaa aru adiodi gi None other sicker m
Make I give u things nu
Wey u sopoz get nu
Wey u never get nu
Fly you for jet nu
Baby oku
Spend ie a fortune on u
cburom artist m man draw the curtain on you
Ebe icholu cnyi jee
Club uo on Monday nwa
Ife anyi cholu cnyi mee
Zuo mmanya casket
Nkwu icholu I tee
Nwoke buzi hot cake ndi ocholu ebee raa
Sukuso baby
Me I dont like what i hate
Me I don't buy what i hate
Me i no like to dey hate
Sukuso baby
Me I dont like what i hate
Me I don't buy what i hate
Me i no like to dey hate
Oh my chica (oh my chica)
Me john cena (fight for you chica)
cm a sinner (am a sinner oh)
Hold my knicker (oh my chica)
Oh my chica (oh my chica)
Me john cena (fight for you chica)
cm a sinner (am a sinner oh)
Hold my knicker (oh my chica)

WRITERS

Paul Chukwuebuka, Okechukwu Obiora Ayadinuno, Godslight Amadi

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence