LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

cjoke

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Gyal am waiting on you to accept
Why you dey make man stress
From a distance girl craving
You take my breath
Me I fit Collapse oh
My loving no get limit oh
Get high on spirit oh
Cos i get the ability oh
The agility
No go finish oh
Why you dey put me for pressure
cjoke
If you leave me for road
I fit enter gutter
Yawa don gas
Why you dey put me for pressure
cjoke
If you leave me for road
I fit enter gutter
Yawa don gas
She be my kikelomo oo aje o
Para don Dey knock on your door dide oo
I don Dey kolo kolo
Manye for your love ooo
Girl your body turn me on ,no be today oo
Make I be your holy communion ,cmen
I don Dey kolo kolo
Manye for your love ooo
Girlie put me for your settings
Royce rolls Sha na Bentley
Nobody to ma be si e
Badboy lionel Messi eee
Ohh my baby eee
Sho ma fi ara bale gbo mi
Girl your body steady calling me
cjoke sweet like pamii e
Sweet me like indomie ondo mi
Eko meji loyo mi
See that girl big buddy ,see something
Blood of Jesus cover me
Paradise Dey for you ,no fumble
cjoke please stay humble
Sho ma de be humble for me ee
Why you dey put me for pressure
cjoke
If you leave me for road
I fit enter gutter
Yawa don gas
Why you dey put me for pressure
cjoke
If you leave me for road
I fit enter gutter
Yawa don gas
She be my kikelomo oo aje o
Para don Dey knock on your door dide oo
I don Dey kolo kolo
Manye for your love ooo
Girl your body turn me on ,no be today oo
Make I be your holy communion ,cmen
I don Dey kolo kolo
Manye for your love ooo

WRITERS

Owodunni Abisoye, Paul Chukwuebuka

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Religion