Make you No come whine me
Me and sapa we no dey dey again
Me I just wan dey chill like dangote
cnd if we pull up them dey look us
Hating on me are you done?
cnd if we pull up them dey look us
Hating on me are you done?
cbeg gimme chance na my own turn
Shey na jazz i be strong man
Why you dey check if me i fit fall
I no fit fall e mi o gidi gan
They no wan hear my story
I no fit do wetin i no talk
Small boy wey no dey hear word
Sharp get wey no dey f**k up
Me and sapa we no dey dey again
Me I just wan dey chill like dangote
cnd if we pull up them dey look us
Hating on me are you done
cnd if we pull up them dey look us
Hating on me are you done