Music mixed my sokatua mixing machine
See dem call me slimpee oh oh
And if you get problem make you call God
To all the people wey Dey hate it's all love
So many gbege Omo me I lock up,
3G for my my backy omo me I light up
Let by gone be by gone but me i don buy gun
Any motherf**ker Ajeh me go shoot am one shot
So make we flex and faaji
As dem Dey see me I've been elevating
Dem be hating underrating But Ko so shi
Lamborghini Urus tabi Bentley
E go fit me and my hommies You go notice
Cos if I no show workings dem be wan mock me dem be wan see me dey laugh
Timba lowo ma sanra Owo loun mumi kanra
Ema lo gbo mo Oko fale oga No go sho me pattern
How I go feed my brothers, If I no get this raba
Mama self don Dey old, how I go flex my mother
Timba lowo ma sanra Owo loun mumi kanra
Ema lo gbo mo Oko fale oga No go sho me pattern
How I go feed my brothers, If I no get this raba
Mama self don Dey old, how I go flex my mother
Young boy wey don see shege
My brother this hustle no play
I Dey pray make money come my way
E Dey cause heartache bro I don Dey shake
E Dey make me run many race
Young boy from the trenches
My eyes don see many many ahhh
Money matter keep on choking
My soul, body and my spirit
My brother Shey you notice
This journey keep on longing
Many kilometer I don cover
For the raba I Dey bomb every hour
I no lowkey I no calm down
I Dey bomb every moonlight
In the moonlight I'd be hustling
I'd be bombing I Dey grind on a daily
Shey you notice say my spirit con Dey burn