Olosho na hustle for dey dem them plenty
Me know get bad habit sweetie po ni ta
Muller coming mi o ro anybody
Muller singing a ma le everybody
Away ah we don dey throw way a
Away ah we don dey throw way a
Omalicha won sowipe mummy lojo
All my life savings ko ma ko lo
Many things wey i wan talk
If i no dey sing tell me wetin me i wan chop
No time for the long talk
Oru to mu mi loje kemi bosho
Omo you been dey carry me dey go
Your backside e dey shack me on a low
Opomulero tin ba korin sho le jo
When i shoot my shot one time is a goal
Carry me dey go go where i no know
Your backside e dey shack me on a low
Opomulero tin ba korin sho le jo
When i shoot my shot one time is a goal
Para coming jo mo le everybody e
Para singing oh mo le everybody eh
Muller coming mi o ro anybody
Muller singing a ma le everybody
Away ah we don dey throw way a
Say say e don tay away ah
Say say e don tay omo you been dey carry me dey go
Your backside e dey shack me on a low
Opomulero tin ba korin sho le jo
When i shoot my shot one time is a goal
Carry me dey go go where i no know
Your backside e dey shack me on a low
Opomulero tin ba korin sho le jo
When i shoot my shot one time is a goal