Omadi gobe worosiworo Omadi gobe
Adi gobe gbas gbos adi gobe ( Adi gobe )
Wetting happen to my ten milla
Sixty fourty elo ni ma wa gba
Abi eti kolo ni kolo mental
When i dey hustle when I dey hustle
Nobody see me i dey face my fear
Nar my niggas dey share me sub omoh my eyes see shege
Big shout out to my friends Dhudumanny deyemi and savage
Once is debe debe oti debe
Once is debe debe oti debe
I be one man soldiern I don face many thing oju ti ri gan
My eyes don see thing inside life ojumi mi ma ti ri gan
So Nkan ti owo mi o to ma fi gogo fa
Emu e so mo le e ge e sha
When i dey hustle when I dey hustle
Nobody see me i dey face my fear
Nar my niggas dey share me sub omoh my eyes see shege
Big shout out to my friends Dhudumanny deyemi and savage
Once is debe debe oti debe
Once is debe debe oti debe