Dey your lane make i dey my lane
If no be money i no dey do again
If you get problem call God o
If you get a business call me
I care about the dough I'm here not to joke
Hustle go on a low Make we dey fire dey go
See as dey go omo nla omo ogo
Over thinking no fit solve problem
Eni Ba ro iku ro mi ni aye
Ati ko pe ma la mode gbodo la
Atiko pe ma lowo ma ra motto
Ati ko pe ma la mode gbodo la
Atiko pe ma lowo ma ra motto
Ask and it shall be given ehh
Knock and it shall be open unto you
Olodumare come and cary me go far
Condition lo jeki omokunrin so igbo di food
Ojo n lo ojo n lo is quarter to two
Aye n lo bebe n lo jaye ori mi mi o le wa ku
Over thinking no fit solve problem
Eni Ba ro iku ro mi ni aye
Ati ko pe ma la mode gbodo la
Atiko pe ma lowo ma ra motto
Ati ko pe ma la mode gbodo la
Atiko pe ma lowo ma ra motto