Going to school this days be like journey of no return
Kidnapping everywhere is this how we'll live on
Citizen life are so light, bi material chiffon
Leaders of tomorrow, but still they can't live long
This serious, but still we won't give up
Make mama don call him pikin, make e no fit pick up
Arise o compatriot, this is crazy than I thought
No more good news in the nation, bad news nikan la maa gbo
Ara ilu sapamo, tori ko se fara mo
Awon omo te Jigbe yen, e ba wa ko won pada bo
But we gats to help ourselves
Prayer no fit solve am alone
Insecurity is not normal living
See our government never cares
Do we deserve what we get
Many blood shed and tears
Nation with resources and more
Now we are all left with non (Yeah)
Bring us our children back