Papii Chulo with the vibez oh yeah
Yeah I need your loving and your touching
But for you I'm trynna do right
Never see a girl like you
Girl no dey form I dey like you
Never see a woman like you
Girl no dey form I dey like you
Please don't drive me crazy
Give me some love on a lowkey
I don't wanna stay lonely
Never see a girl like you
Girl no dey form I dey like you
Never see a woman like you
Girl no dey form I dey like you
Never see a girl like you
Girl no dey form I dey like you
Never see a woman like you
Girl no dey form I dey like you
Make you dance, make you whine oh
No come dey kill my vibez oh
Make you shake, make you dance oh
No come dey steal my wife oh