This kind love e be nwantiti
This kind Love e be nwatiti
Baby only you wey fit scatter my mind
Only wey dey ginger my mind
Without you I dey waste all my time
Only you give me my piece of mind
Oya come make you ginger my life
This kind Love e be nwatiti
This kind Love e be nwatiti
Only you give me my piece of mind
Oya come make you ginger my life
Only you give me my piece of mind
Oya come make you ginger my life