LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

The New Wave

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Oh oui
Ouh ouii
Come over
Come ohh
I fit buy range rover
For you
I go climb ladder to reach you
Tell your mama
I gat you
Eyy
Everything i do am
Everything way you want i go do am
Tell and your friend say na me be your bobo
I want you
You want me
You need you
And i need me
So baby come thru
No Dey do yanga
I dey love your backa
Make me wanna ehh
Yeah make me wanna crazy for you case oh
Make me wanna zanku for you case ohhh
Say make I rock your body
Kiyamasa baby make you give me like this
Wine to my tunez make I show you money
Baby so fine she dey make me horny
She dey make me horny
Make it whine for me
Kiyamasa baby make you give me like this
Oya oya baby make you dance for me
Baby so fine take me to your daddy
I want you
You want me
You need you
And i need me
So baby come thru
No Dey do yanga
I dey love your backa
Make me wanna ehh
Yeah make me wanna crazy for you case oh
Make me wanna zanku for you case ohhh
If I do you bad
Abeg you make you no do me bad
If I do you bad
Abeg you make you no do me bad
If I do you bad
Abeg you make you no do me bad
If I do you bad
Abeg you make you no do me bad
PaPii ChuLo

WRITERS

Victor Shitta

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual