Telling you, back in the day
Say not today, no fi run my race
Osa se, sa se o ti wo mali
Osa se gba owo, won ni omo ale
Say not today, no fi run my race Nah
Osa se, sa se o ti wo mali
Osa se gba owo, won ni omo ale
Remember when them dey say no Way
Now dem vibe me steady , yeah its Real king smizzy on this beat here
Cant no nigga tell me see here
Mama told them never real yeah
So i face my front, i just dey sing Yeah yeah
Say see yeah, don't let no one kill Your dreams yeah ,
Make it big, make them really Wanna be ya
O fi Naija le , o ti wo male
Bi mo sen wole, lo sen dobale
Osa se gba wo, won ni omo ale
O fi Naija le , o ti wo male
Bi mo sen wole, lo sen dobale
O sa se gba wo, won ni omo ale
No be today, mo ti ya omo ale
So if you do anyhow you di omo ile
Cause the way things dey move
Lagos traffic but we dey for here.
Things been dey hard, but we jawo Jawo
No come here come dey form Bragado
Cause you see mandem, won ti kala Yawo
See the pain wey we fashi, e fit kill Normal person
So why you really really Wanna run my race
O fi Naija le , o ti wo mali
Bi mo sen wole, lo sen dobale
O sa se gba wo, won ni omo ale
O sare sare o ti lo kawe ah
O fi Naija le , o ti wo mali
Bi mo sen wole, lo sen dobale
O sa se gba wo, won ni omo ale
Say not today, no fi run my race
Osa se, sa se o ti wo mali
Osa se gba wo, won ni omo ale