LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Gene6ix Intro

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
You are all welcome to the Gene6ix of Snazzygrin
The EP is all about Snazzygrin

Na hustle get the mula no be your 32 teeth
I hustle warri tire I even trek 32 street
I dey perform for free show
Wey dem no dey pay me
Mc go still dey collect the small
Money wey dem spray me

But I thank God for my life
I dey reach the place wey I dey try go
Mumsy dey pray for me make I blow like Pablo
I no be small pikin for the game I be senior man

So if you come from Benin ogbeni pray make epa blow
Put your face for banner show promoter go deny you
Dey see Lukaku and Pogba for game still dey ask who be MAN U
But me I dey hustle Charlie I no dey mind you
Me I don dey blow I just dey remind you

Aah ah aah aah ah aah
Aah ah aah aah ah aah
Aah ah aah aah ah aah
Aah ah aah aah ah aah

Lord listen to the words wey I wan utter
I know say I be sinner I no deserve to dey your alter
For this life I don too suffer
Make you bless my hustle this year money go suffer

I know so many people wey promise and fail me
But I thank God for God wey dey for me he no fail me
Them write number for Instagram say them go sign me
I call them back later them say wetin concern me

Them be like Snazzygrin just tell us the reason why you no dey do G
I no be man wey dey like ogbeni I no dey do G
Snazzygrin don dey make am naim dem know na
But nobody care to know wahala wey the boy be face oh

Aah ah aah aah ah aah
Aah ah aah aah ah aah
Aah ah aah aah ah aah
Aah ah aah aah ah aah

Aah

WRITERS

Prosper Amraibure

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Religion